Viral Voi6 - My Papa Na Ashawo [Gluu1I0H8Wm]
Tag: #Governor Of Louisiana, #kharg, #fortnite, #cloverdale rodeo
My papa don give another woman belle
My papa don score goal for outside
My papa too broke
For this kind life
But him dey brag say him na sharp guy
My papa excuse na polygamy
Him say men dey polygamous in nature
But the funny thing be say him nor dey polygamous marriage
So wetin concern polygamy
With giving another woman belle?
Chai!
This one nor be polygamy
This one na nkpigamy
My papa na drunk nkpi
And him nor get shame
My papa dey monogamous marriage
Dey brag about polygamous doings
My papa dey always think from him gbola
Community gbola wey no get break
After all him nonsense him go still come house
To look for food
Na wah o!
E dey pain me
Because my papa and mama
Still dey marriage o
Eh!
This man no even get respect
For him wife
Chai!
And you know the funny thing?
My mama dey give this man
Kpekus and yansh
In different style
Na so!
Instrumental
But still
This man go outside go score goal
My papa dey proud of feyenoord - az him bad behavior
Instead make him hide am him go still brag for beer parlour
Say him khamzat chimaev be sharp guy but house matter dey suffer
This one no be polygamy
This one na nkpigamy
My papa na drunk nkpi
And him no get shame
My papa dey monogamous marriage
Dey brag about polygamous doings
My papa dey always think from him gbola
Community gbola wey no emmanuel carrere get break
After all him nonsense him go still come house
To look for food
Chai!
If you dey find
Responsible role model
No near my papa o
Unless
You dey enjoy
My papa lifestyle